Its her body...she can even tatto her Pussssy if she so desires...na her life! The funny thing is 2moro she might come out and say she is nw a deaconess...lol...hahaha
i dnt really av much to say but i believe is her body and she is doing the tatoo to pls her self and to anybody. So u pple should pls leave alone. Let her live her life the way she wants.
Yes we all know dat is her body, theri is a Reason for Tattoo, What is the Meaning of that Tattoo? b'cos i did not Understand dat tattoo on her body, is it she or her mother who is dat Tattoo?
Nig youths, kai dem don see say una lack work na I'm dem dey feed us wit any kind r*****h, star piss, s**t , commit adultry or even yawn, we all go stand alert, dey job us collect our small money for magazines n movies like our men of God, kai make we evaluate our priorities ooooo . Youths leaders of tomorrow na so we go achieve am. No wonda oldies no wan leave govt to us cos dere see us as lazy generation, God I don tire no be small