City Flame | 30 May 2023 20:13 CET

“I fit still snatch your man beat you join and nothing go happen,” her caption read.

By Agboola Ibrahim

Reacting to the post, one netizen, this_timar wrote: “Na Wetin me personally pass through ooo, them snatch the man,, I come hear say them wan beat me join too,, I come d wonder who I really offend omo,, I come d run ooo,, I no too get strength”

zaff.yarmani1 wrote: “Wen the man is done with u he go remind u say u be military gal Una no Dey stay one place una too like men and he go fling u and run back to a normal gal! See her face like wat I dnt know ! Imagine bragging with rubbish how many military gal men Dey manrrry? Dey play”

michelledera wrote: “Because say you wear uniform no mean the other girls be weakling , what if she be boxer or wrestler ??”

rockyO9__ wrote: “Next thing you will hear now is that Nigerian army haff punished her for this post lol”

Other sites The Nigerian Voice