KING WASIU AYINDE MASHAL CELEBRATES 52 YEARS ON PLANET EARTH LAST WEEK
letter
3/11/2009 8:41:37 AM
I though this way of spraying money has being banned, please help if I am wrong.
Reply
okoro
3/11/2009 10:53:40 PM
Y una dey abuse our currency like dis, i thought CBN is doing advert to stop spraying money in a occation like dis.
dey have to arrest dat useless man wey call himsef kwam 1 abi na kwam 2. bcos is a full to d cur.
soludo have to take dis s****d man as an example, so dat others'll larn from him.
yeye kwam 1. i dont wetin e dey sing sef. we all no say na drug d man dey push,
follish man and i wish i will see u face to face and spite on u.
mumu like u
thanks.
from nwa ABA.
Reply
dey have to arrest dat useless man wey call himsef kwam 1 abi na kwam 2. bcos is a full to d cur.
soludo have to take dis s****d man as an example, so dat others'll larn from him.
yeye kwam 1. i dont wetin e dey sing sef. we all no say na drug d man dey push,
follish man and i wish i will see u face to face and spite on u.
mumu like u
thanks.
from nwa ABA.
babe
3/16/2009 1:23:40 PM
all u dat abusing k1 GOD will punish u all and all of you will never get to where he is or achive what he has achived in life. i dont blame u all is because u ppl dont have star in ur family or some1 rich like him, he has make it in life i think u all should stop all dis r*****h talk and start thinking of how u all can make it in life and how ppl will know you. 4kin assholes
Reply
Ebi Wasiu
11/10/2009 5:32:07 PM
Okoro, u are the most f*****h guy on earth. I pray you see Wasiu has u dream, Appreciate the good things God has done 4 Fuji house through This citizen of the World. pray to enjoy what his last born that is less than a year old has enjoy within the little time she com to the world. f*****h i***t.
Reply
EKO
3/11/2009 10:58:03 PM
I DON TIRE 4 DIS OUR COUNTRY.
DEY HAVE TO SEND DIS b*****d DAT CALL HIMSEF KWAM 5 7 YEARS IN PRISON 4 DIS ABUSE OF CURRENCY.
MENTAL KWAM 1.
Reply
DEY HAVE TO SEND DIS b*****d DAT CALL HIMSEF KWAM 5 7 YEARS IN PRISON 4 DIS ABUSE OF CURRENCY.
MENTAL KWAM 1.
T.A
3/13/2009 9:19:54 PM
u all r s****d, y will u b abusing KWAM 1 like dat, go and abuse ur father like dat
Reply
A 4 Agegebread
3/13/2009 10:35:05 PM
F--k u too, if your father is as s****d as he his then, he will receive thesame insult as well.
Reply
abi
3/13/2009 9:51:59 PM
Kwam 1 and and those useless people spraying him money should be ashamed of themselfs. if they want 2 give him money they should put it in a brief case and send it 2 his house but because they r bunch of i***ts they will rather spray money in public to show off.
Anybody agree with me?
Reply
Anybody agree with me?
OMOLOLU
11/10/2009 5:38:19 PM
If that was the way your teacher in school correct your mistake will you be able to post anything about the GOD SPECIAL MADE PERSON?.
Reply
NEVER MIND
4/28/2011 9:01:25 AM
U BE MUMU ...IF U NO ..NO ...AS U NO GET WORK ....U NO WANT MAKE OTHERS TOO GET AND U ARE BORN AND BROUGHT UP FROM POOR FAMILY THATS WHY YOU DONT KNOW HOW TO TALK IN THE GROUP OF BIGGER MENS ...f**l ..DONT EVER SHOW UP IN KING WASIU AYINDE MARSHAL COMMENTS AGAIN ...IF U NO WON DIE YOUNG
Reply
T.A
3/14/2009 10:14:18 PM
u think is s****d rite and he's making money,s****d u am only God knows where u r, can u tell d world where bcos u jus wrote a-a, A4 s****d agege bread.
Reply