GIRL O GIRL
Girl o girl
See how she dey waka
Like she dey Akata
She no dey ever beg
Posing with one leg
Carry bag for hand
No send her errand
Skirt wey short
Blouse wey hot
Mama say na waya
Papa say him taya
Na dis one be vogue
As grandma come
E begin to hala
Dis na wahala
Pikin dis days
Know nothing but plays.
By Chovwe Ogbe
Latest News
-
DJ Timmy Calls Out Timi Dakolo Over Alleged Debt, -
Alex Unusual Says Emotional Suppression Is Not Pro -
Yvonne Jegede Says Nigerians Make It Hard For Cele -
Your Birthdays Excite Me More Than They Do You – I -
Jide Awobona Slams Colleagues Who Troll, Shade Fel -
RMD Joins Male Feminists Network, Advocates For Wo -
Bisola Aiyeola Shares Painful Lesson On Inheriting -
Don't Rush Into Marriage Without Money – Jarvis -
My Daughters Asked Why They Have Different Moms – -
Peller Vows To Cut Off Celebrities Who Skip His Wh

